
I like as these young boys for Nigeria Dey bit wizkid kind of car, give worst part be say dem Dey cash the car wey wizkid Dey carry like egg. ππππ
You canβt see dem with Davido kinda cars, hope you can now see Davido is into luxury not toys?πππ
